waptrick.com

Crayon feat Ayra Starr - Ngozi - Lyrics


You gimme light bi ti solar


Can feel your love taking over


On a good day i be loner


See as you make me discover ah ah


Girly you dun change my personal ahn


The revelation is in order


All the pressure i been under


Why i call you Ngozi


God dun bless me Ngozi


No deserve this kind loving


The loving wey you show me


Private lounging in Paris


With expensive room service


No one make me do like this


Girl i gat you no worries


E dey do me, wa wa, o o


Scatter my internal


Craving your nsala o


No killy me Kitana


Jeka lo biza wa o


Hypertension idi nla nla


Referee no disallow


No killy me Kitana


E dey do me, wa wa, o o


Scatter my internal


Craving your nsala o


No killy me Kitana


Jeka lo biza wa o


Hypertension idi nla nla


Referee no disallow


No killy me Kitana


i know you’re waiting


i’ll run hastily to you


In my panamera


hola hola hola


i’m levitating


i feel ectasy when you


whisper nakupenda


wetin you put for this your jollof


you’ve gat my heart and my soul on lock


and i wanna go crazy with you


thru the night till the sun come up


lets do it all do it all for love


Cus moti fun e ni kokoro


i never wanna lose this


To you I belong


this must be love


E dey do me, wa wa, o o


Scatter my internal


Craving your nsala o


No killy me Kitana


Jeka lo biza wa o


Hypertension idi nla nla


Referee no disallow


No killy me Kitana

» Ngozi mp3 download
----
» Search
« Waptrick Home Page
« Change Language
  • Videovak Watch Free
    VIDEOVAK: Watch TV series online free!

  • ----
    Crayon feat Ayra Starr - Ngozi lyrics music song ringtone Waphan, Wapdam, Wap.in, Wapin, Zamob, Zonkewap, Ketomob, Cocawap, Cipcup, Mexicowap, Wapafull, Wapkid, Wapjet, Redwap, Herwap, Sikwap, Wetwap, Joswap, Gratisindo