waptrick.com

Waptrick DJ Spinall feat Wizkid feat Tiwa Savage - Dis Love Song Lyrics


Top boy

Yah?

[Wizkid]

Tell? me baby girl how you dey o?

Baby tell me make I know how you dey o?

Baby tell me how much I go pay o

And? we go fly go anywhere for holiday o

This? love na walangolo

This love na wantinti

Make? we play like we dey movie o

That kind play wey you go dey play mummy oo

Mummy o mummy o Mummy ooo

Girl na me go dey play Daddy oo

Girl? if you be baby I be nanny o

See as you fine like Agbani o

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

[Tiwa Savage

Anywhere you dey

I go dey o

Long as I dey with my baby o

Wetin them no know them go hate o

Kiss me baby make them vex o

Carry the matter for their head o

Kiss me baby make I rest o

Nobody do me like you do

Kiss me baby make them vex o

This love na walangolo

This love na wantinti

This love na walangolo

This love na wantinti

You might also like

Energy

SPINALL

Pressure

SPINALL

PALAZZO

SPINALL

[Wizkid[

Baby girl I love you

Sit down pon it

Baby girl come whine up pon it o

I know you love this beat, sweet melanin

Oh you could be my sweet Seniorita

American girl come whine up for me

My Jamaican girls come whine up for me

Ojota girls come whine am for me

My Caribbean girls come burst up for me

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

[Tiwa Savage]

London boy come give it to me

All my Lagos boys them spend it on me

Jamaican boys them jam it for me

My American boys them swag it for me

Yea

----
» DJ Spinall feat Wizkid feat Tiwa Savage other songs
« Lyrics Search
« Waptrick Home Page
« Change Language
  • Videovak Watch Free
    VIDEOVAK: Watch TV series online free!